CONVERSATION BTW ?#?EBOLA? AND ?#?AIDS?
[ads4]
AIDS: Bros na wah for you oo, u just
come
everybody dey fear you like death, wia u
get ur
own from.
EBOLA: Ha ha ha, I told u that tym now,
say make
u
wait ,make u neva commot, u no gree, u
rush
come out, e no tey doctors tidy u...bt
see me now, the patient dog, eats the
fattest
bone.
AIDS: na wa ooo, everybody dey fear oo,
nobody
dey near person wey u catch
oo, but me, if i catch
someone, no one go send, people go
dey even
chop wit am, hug am, even 'sleep' with
am sef,
without
issue.
EBOLA: Bros i ready come, u know native
doctor
wey do ds juju for me? I dey
pursue somebody sef even if im don
die...u no fit
carry person wey I kill from state to state
like dat
oo.
AIDS: Even hospital sef dey fear u oo, if
dem
carry ur victim come hospital, d
hospital don close be that, bt me,
everybody go
dey go
normally like say i no dey dia sef.
Ebola: Bros, no be me do u oooooo,
na only you waka come naaa.
AIDS: ur case tire me ooo, I wan be like
u oo, u
just make me look like kindergarten.
Even me
dey fear u cos u fit catch me
sef........
OKAY OKAY
but know sey, all these death u
are
sharing,
remember that
'dia is GOD oooooooo!
Related forums
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}